Arik Air Don Shut Down.

Arik Airline don shut down untop say dem no fit pay the debt of N3 billion wey dem dey own their suppliers of aviation fuel.

Tori also yarn say the airlines insurers wey dey Europe and elsewhere don withdraw the insurance wey dem take cover from the airline as dem shut down.

Leave a Reply