Person Sama Justin Timberlake Slap For Golf Tournament

One fan sama American ogbonge singer Justin Timberlake slap, for 27th annual American Century Championship wey dem do for weekend for Lake Tahoe.


Tori yarn say the singer dey waka pass the middle of the crowd wey dey the golf tournament naso person sama im slap for face
Watch Video Here

Leave a Reply