Make Una Con See Husband and Wife Wey Just Marry Today Commot From Car Dey Buy Roasted Corn For Road

Kai! This tori sweet mi o!
Mr and Mrs Ike C. Ibe, wey marriage jus join dem together today commot for their moto,as dem dey go their hotel room after their wedding don finsh,  to dey buy roasted corn.


 The best man and best lady sef follow join for the corn parol… Hmm, dat wan sef dey.

Na the new husband share the photo for im Facebook page.
Im com comentry say no bi movie, say na real tin, say roasted corn na the way forward. Lol

Leave a Reply