EFCC Don Arrest And Put One Fake Herbalist For Prison

Yesterday,July 1st 2016, dem put Lekan Arigbabuwo for one year imprisonment, untop case wey court dey call “conspiracy and stealing”

Na one Ogundele Oluwatoba go report am to EFCC say Arigbabuwo do am 419 as im pretend say im bi herbalist and collect N6.3 Million for im hand.

Leave a Reply