Misunderstanding No Dey Between Buhari and Osinbajo – Presidency

Naija Presidency don deny tori wey dey waka about say misunderstanding dey between President Buhari and Vice President Yemi Osinbajo, wey start by oga Presido Buhari decision to sign the amended deep offshore Act wey the Chief of Staff, Abba Kyari go give am for Obodo Oyinbo London .

The Senior Special Assistant to the President on National Assembly Matters Senator Babajide Omowurare na im yarn  newsmen for the national assembly, say the constitution allow the President to work from anywhere.

Leave a Reply