Before-before Naija Presido, Obasanjo Go Visit Oga Presido Buhari For Aso Rock Today

President Buhari do closed door meeting with Naija Before-before Presido Olusegun Obasanjo for Abuja state house today.

Obasanjo go presidential villa with one of im daughter.

Tori yarn say the dem never sabi the reason for the meeting.

Leave a Reply