I Get The Biggest Heart, So Make Una No Dey Quick To Judge Me – Bobrisky

Popular Naija cross dresser, Bobrisky don encourage his fans and followers say make dem no dey too quick to judge him because im get the biggest heart.

 

Make Una read wetin im yarn ;

“I have d biggest heart ever!!! Wait till u meet me. Don’t be so quick to judge me.

Me that can remove my eye for u if needed. I might be crazy when am upset but d moment I let my anger out we are friends again”.

 

 Bobrisky

Leave a Reply