God Go Punish All The People Wey Dey Yabbis Toyin Aimakhu Untop #SaveMayowa Tori-Femi Branch(VIDEO)

Naija Ogbonge Popular jingo Actor, Femi Branch dey para gan as im dey pour curse on  all the people wey dey yeye Toyin Aimakhu untop the #SaveMayowa Kata-Kata.


According to wetin im talk, if no bi for Toyin wey put voice down, the money wey dem say dem need no go show.

He now yarn say na reason why celebs dem fey afraid to put their mouth for tori like this! Say people dey praise toyin when she started start to dey advocate, Now, she don turn devil cos she dey try to protect her name.”

Make Una Watch Video

Leave a Reply