Davido & Im Baby Mama Sophia Don Start Again O!

I bi think say fight don finish but another one don come up again as Davido and im baby mama Sophia Momodu don start to dey drag matta again.

Yesterday evening, Sophia carry their yarn wey dem don yarn for Twitter DM, carry am come Snapchat.

 Make una see their Kata-Kata

 I no dey take anybody side o, but Davido no try atall, make him grow up abeg!
Abi wetin una tink?



Leave a Reply