Yesterday July 7th,2016, David Nweze Umahi wey bi Ebony State Governor, give tear rubber moto, 2016 Prado SUVs to im honourable members of Ebonyi House of Assembly.
Ebonyi State Gov.David Nweze Give Tear Rubber Moto To Im State House of Assembly Members
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
The Ogun State Police Command has offered N5 million reward …
Police Offer N5million Reward For Info On Kidnapped Former Minister
Nollywood Actor, Nonso Diobi took to his Instagram page, to …
Be Careful Of ‘Frenemies’-Actor Nonso Diobi
Nobel laureate, Wole Soyinka, don yarn say im no …
Oga Presido No Dey In Charge Of This Nation – Wole Soyinka
Police for Lagos State command don arrest Uchenna Elumadu, untop …