Wizkid Don Give Update About Im Health

Wizkid don yarn im fans for Twitter, im don dey recover. And im don appreciate im fans and well-wishers dem for their prayers and support.

Make una see im twit

Leave a Reply