Barack Obama Brother Yarn Say Im Go Vote For Donald Trump

Malik Obama wey bi US oga Presido Barack Obama half brother, yarn NY Post say im dey disappoint

 with the way Barack dey administer say im go vote for Donald Trump for the US November presidential elections .

Leave a Reply