Aisha Buhari Don File Lawsuit Against Ayo Fayose, Untop Corruption Matta

Aisha Buhari don file lawsuit against Ekiti state governor, Ayo Fayose, utop say im claim say she get hand for the Halliburton corruption scandal.

Fayose for statement wey im release for June, yarn say oga Presido wife Aisha Buhari na the “Aisha Buhari” wey her name dey for U.S. court document, wey dem yarn say get hand for bribery case wey involve one former U.S. lawmaker, Williams Jefferson.

Leave a Reply