Dem Don Pick Burial Date For Naija Ogbonge Before-before Super Eagles Captain, Stephen Keshi

Dem say July 29th na the day of Burial of Before-before Super Eagles captain and Chief Coach, Stephen Keshi, wey Kakutu June 8th for him hometown, Illah in Oshimili North Local Government, Delta State.

Delta State Commissioner for Information, Patrick Ukah wey bi member of Keshi burial committee,‎ yarn say Keshi burial ceremony go start on Thursday July 28th and end on Sunday July 31st.
Say many many activities dey for im burial ceremony.

Leave a Reply