Chelsea No Give Me Punishment Untop Say I Play For Rio 2016 Olympics – Mikel Obi

Ogbonge popular jingo
footballer Mikel Obi don deny the tori 
wey dey waka about say, Chelsea FC dey punish am untop say im play for
Naija for the 2016 Rio Olympics.

Im yarn dis tori for statement on Sunday.

Leave a Reply