“You Sef Go Comot If We Find Say You Forge Your Certificate” – Senate Yarn Buhari

Naija senate, don yarn say dem dey ready to probe the certificate of oga Buhari and dem  promise to make sure say, any one that dem see say dey guilty for forgery, go face the wrath of the law.

Leave a Reply