We Get Right To Block Fayose Account – EFCC

The talk talk man for EFCC, Wilson Uwujaren, don yarn say dem get right to block Ekiti state governor, Ayo Fayose, account, even if im enjoy immunity under the constitution.

“Immunity no prevent EFCC to do their job as we dey investigate anybody account wey we suspect. so why we no go come block Fayose own? “

Leave a Reply