Armed Robbers Dem Don Go Rob Naija Ogbonge Popular jingo Comedian Basketmouth For Im House

Armed Robbers don go rob Ogbonge popular jingo Comedian Basketmouth and im family for im house wey dey Lekki.

 Na im close padi wey also bi popular jingo Comedian Bovi yarn dis tori for im Instagram page.

Leave a Reply