The Sacrificial Giving Form Wey RCCG Region 14 Do, Don Cause Whala.

One of the Redeemed Christian Church Of God don turn to the Redeemed Church Of Money as one smart pastor wey bi the pastor  in care (PICR) for Region 14 don tell us say church business na real.


The pastor don introduce another cunny way to collect money from the members for im church as he do one form wey im call “Sacrificial Giving”

Hmmm!  My people shine your eyes o,  some pastors wey chop fowl leg before say dey wan begin dey chop  cow leg now.

But the whole bodi of the true Redeemed Christian Church Of God  don yarn say their hand no dey for the matta o!
See Wetin Dem Write

Leave a Reply