Sucide No Bi The Solution – Chris Brown Yarn Im Fan

Chris Brown share us screenshots of the Instagram message wey one of im fan send am.

For the message, the fan ask Chris Brown make im tell her wetin she go do to stop the bad-bad thinking of suicide wey dey always cross her mind.
Chris Brown com tell am say, suicide no bi the solution.
See Wetin im write:

Leave a Reply