Two Fighting: Davido And Dele Momodu Don End Their Fight

Dele Momod wey bi Naija publisher and journalist, don announce say im and Davido don end their fighting after about 2 years wey dem dey for the matta.

the kasala bust wen when Davido family dem bi wan take im daughter out of the country against the wish of im baby mama wey bi the family of Dele Momodu, wey make the matta turn big argument for the airport wey turn make Davido, disrespect am so te im even take am sing song.
Dele Momodu com post am for im Instagram page.
make una read wetin im yarn with photos dem
“True reconciliation, great joy… God bless DAVIDO… God bless DR ADEDEJI ADELEKE for his uncommon maturity… God bless the MOMODU family for that simple heart… We are a family… Pix by @sampixels”

Leave a Reply