Make Buhari Come Collect My Certificate-Freeze

One popular jingo, lawyer Nwokocha-Ahaaiwe, don drag oga Muhammadu Buhari to court over im WAEC certificate wey dem yarn say e dey miss.

The lawsuit wey yarn say oga Presido, Buhari no get Cambridge West African School Certificate (WASC) in 1961 as  Buhari talk say im get.

OAP, Freeze com yarn say make oga Buhari  come collect im own certificate as he no dey use am.

Leave a Reply