Make Una No Mind FIRS O! Na Me Get The House For Banana Island- Linda Ikeji

Popular jingo blogger, Linda Ikeji wey enta gbege with the Federal Inland Revenue Service (FIRS) as dey sama her N75 million tax bill with her Banana Island house wey tori yarn say no bi her own don come out to say her own side of the tori.

She yarn say all na rumour as Firs dey go after companies no bi individuals, and she dey operate as individual.
She com yarn again say the house na 1000% her house.

Leave a Reply