Make Una Dey Careful Of One 419 Wey Look Like Me-Solidstar.

Singer Solidstar don give all im fans warning say make dem bi careful about one bobo wey resemble am gaan.


Say the bobo dey tell people say him bi Solidstar.

Na after one sisi fan, Emily, share photo wey she and the 419 bobo snap, as she bi think say na the real Solidstar she dey with, she com tag Solidstar.

The singer come shock singer, na there Solidstar come raize im voice o!

Leave a Reply