Make Obama Cover Im Face And Resign If E No Fit Blame Islam For Wetin Shele For Orlando-Donald Trump

Donald Trump wey bi one of US Republican Presidential candidate, go im twitter page to hala say im  correct about radical Islamic terrorism wey dem dey US.

Him com yarn say make Presido of US dem, Obama, cover im face and resign if he no fit Mention the killing wey shele for Orlando,  as Radical Islamic Terrorism.

Leave a Reply