Jide Kosoko Wife, Henrietta Don Go Meet Baba God

Henrietta wey bi wife of popular jingo actor, Jide Kosoko, don go meet baba God for heaven.

Tori yarn say,Henrietta wey bi popular jingo actress too, comot go heaven dis morning,  say she bi dey fight diabetes sote, the thing com claim her live.
Hmm! I pray make her soul coole in peace with baba God.
Amen.

Leave a Reply