If Una Get Anybody Wey Dey Speak Fake “Fonee” Bring Am Come My Side, I Get Cure – Freeze

Freeze share us video of one woman wey wake up from surgery and start to dey speak British fonee. Watch Video Here

Doctors dem com yarn say, the condition never happen before and e no get cure, OAP Freeze come yarn say,the thing dey happen well well for Naija as many of Naija people dey suffer from the condition, say some of dem go just get visa go yankee, dem go come back to start to dey blow fonne.

Leave a Reply