Toyin Lawani Don Become National Youth Ambassador of FADAN

Toyin Lawani wey bi Ceo of Tiannahs Place Empire, don become the National Youth Ambassador of FADAN (Fashion Designers Association Of Nigeria) ambassador.

Dem select the Ogbonge popular jingo fashion Designer  because she get mouth and dey do contributions fashion industry for Naija, as she dey helep young designers to grow well and she dey do sponsorship programs for her Fashion Academy.

Leave a Reply