Henritta Kosoko Burial Don Dey Shele For Lagos Today.

The burial ceremony of  one of Naija popular jingo Actress Henrietta Kosoko, wey bi Jide Kosoko wife don dey shele for Lagos today.
Dem go put her fir ground for house wey dey for Bariga, Lagos.

Chai!  I pray make you rest well with baba God 

Leave a Reply