Flavour Don Bi Brand Ambassador For One Ogbonge Beer “Life Beer”

Nigerian Breweries Plc, wey bi the ‎largest brewing company for Naija , don announce one of Naija popular jingo musician, Flavour N’abania, say im bi their brand ambassador for one ogbonge beer, Life Continental Beer wey dey for South – East, for igbo people.

Na for their Nigerian Breweries Plc corporate head office,  wey dey Lagos, dem go sign the deal wey go bi for two years and Flavour go dey follow dem advertise and go marketing campaigns..

Congratulobia to him!

Leave a Reply