The Person Wey Mi And Im Dey Do Lovey-Lovey Together For Coner Na Ycee- Simi

Naija Ogbonge popular jingo singer, Simisola Bolatito Ogunleye wey everybodi sabi am as as Simi don open her yanash for Twitter about im relationship say na she and bobo Ycee  dey do lovey lovey for coner.


She kukuma open the yanash as una fans no make her rest as una dey carry rumour about say na she and Falz dem dey date.

Make una read her and Ycee tweet

Leave a Reply