Dem Don Kidnap Chief Account Of Federal Medical Center Wey Dey For Ondo.

Gunmen dem, don kidnapped the Chief Accountant of the Federal Medical Centre, Owo, Ondo State, Kayode Asaju.

Him family members yarn us tori say, dem kidnap Asaju, for Lokoja-Abuja side on Sunday June 26th as he dey travel go for one official assignment.

Dem yarn say those kidnapper people dey ask for N5 million.

Leave a Reply