Abuja Court No Sack Sheriff – Oladipo

For statement wey PDP National Secretary, Professor Adewale Oladipo, sign, im write say High Court for Abuja no sack Sen. Ali Modu Sheriff say na“false and misrepresentation of the ruling of the court.”


Im say dem never comot Ali Modu Sheriff, and im still bi the PDP National Chairman, so make those wey dey mislead public people and media dem to stop to dey carry wrong tori.
Im com yarn tori people too, make dem try to dey crosscheck any tori dem hear weda na true yarn abi rumour before dem publish am.

Leave a Reply