“If Your Mama Don Die Or Your Papa Don Divorce Her And Im Single, Inbox Me, I Dey Find Sugar Daddy” – Kemi Olunloyo

Hmmmm!!! Kemi Olunloyo don ready to love again. Lol!

She desperate for sugar daddy gan oh, as she don take her facebook page announce to una to inbox her if una get one for her because she no want the Naija olowo men dem and the ones wey dey do Politics too because, dem bi gay and fuck boiz.

Leave a Reply