Wizkid Go Jam Bodi With Chris Brown Dem For Amsterdam

Hmmmm! Dis guy don jam luck for this 2016 ohh! as baba God don butter him bread.

This na him first waka with the Grammy Award-winner Chris Brown to Amsterdam.
News talk say this “Ojuelegba” boy go jam bodi with chris brown for stage, together with some ogbonge artist like Agust Alsina, French Montana to bugi the show for this month of June wey dey our door step.

Leave a Reply