Ese Oruru Don Become Mama Pikin

Little shori Ese Oruru wey mallam Yinusa Dahiru from kano take by force and cunny cunny way marry don born baby girl.

Ese wey im age no pass 14 years old, wey stil dey under im papa and mama too don become mama pikin.

Leave a Reply