Tiwa Savage And Toolz Dey Together For Dubai, Dey Hangout

Tolu Oniru wey everybodi sabi am as Toolz go do her white wedding with Captain Tunde Demuren for Dubai, this Saturday, 28th of May 2016.


Na him she share us photo of her and her friend Tiwa Savage wey also dey Dubai with her pikin.

Leave a Reply