Naija number one man, President Muhammadu Buhari don yarn say … Make Una Stop To Dey Complain, Better Farm Or Hunger Go Kill Una – Buhari Tell Naija People
One farmer, Elder Samson, don arrest cow untop say the … Cow Don Enter Gobe As Farmer Don Drag Am Go Police Station