MadamAproko

Menu
  • Home
  • News
    • POLITICS
    • RELIGION
    • SPORTS
  • E! tori
  • Cartoon
  • Fashion
  • Health
  • OPINION
  • Weird
  • ABOUT
    • Contact us
    • Adverts
    • Privacy Policy
Minista of Finance, Kemi Adeosun don yarn say those wey …

Most Naija People Wey Dey Pay Tax Dem Bi Low Income Earners – Finance Minista, Kemi Adeosun

Simi yarn dis after one of Her fan tweet say …

I Get My Own Throne, Asa Get Im Own Throne-Simi Yarn Im Fan

Rita Dominic don yabbis some filmmakers dem as she yarn …

No Bi Every Movie Una Go Dey Put For Cinema – Rita Dominic

“Common Sense” senator, Ben Murray Bruce don slam oga Presido …

Charity Dey First Begin For House- Ben Bruce Yarn Buhari

The founder of The Redeemed Evangelical Mission (TREM), Bishop Mike …

Bishop Mike Okonkwo Don Confess How Im Dey Threaten im Member With Curse So Dem Fit Dey Pay Tithe

Governor Ambode for Lagos State don yarn students dem for public and …

E Don Dey Compulsory Make Student Wey Dey School For Lagos State To Dey Recite National Anthem For Yoruba Language- Ambode

Daddy Freeze don come again with im tithe mata asi …

Tithing Na Anti-Christ Doctrine- Daddy Freeze

Reno Omokri don react to the pledge wey Buhari yarn …

Person Wey No Get Hair Fit Teach Another Person How To Comb Hair?- Reno Omokri Don React To Buhari Pledge To Ghana Dem

Posts navigation

Prev 1 … 560 561 562 563 564 565 566 … 940 Next

quality trafficjoin affliatesweb hosting
  • Recent
  • Popular
  • Comments

    Archives

    MadamAproko

    Ya Numba 1 global online Pidgin tori
    Copyright © 2025 MadamAproko
    Supported by VastGIG