No Bi Every Movie Una Go Dey Put For Cinema – Rita Dominic

Rita Dominic don yabbis some filmmakers dem as she yarn say no bi all movie supose dey cinema.

Make una read wetin im yarn

“Let the quality of work match the hype!! #nollywood#noteverymovieshouldbeincinemas,”

Leave a Reply