Women group Enter Lagos Federal High Court this morning to show their support for before-before first lady, Patience Jonathan, wey get case of $15 million wey dem find for her account .
See As Women Gather For Court To Support Patience Jonathan Untop $15m Katakata
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Fuji Musician, Sulaimon Alao Malika has been signed on as …
Fuji Singer, Malaika Signed As New Tecno Brand Ambassador
The Federal Government don extend phase three of eased …
FG Don Extend COVID-19 Lockdown Wey Dem Ease
The Federal Government don declare Thursday, October 29 as …
FG Don Declare Thursday October 29 public Holiday
The World Health Organization don warn say the case of …