Women group Enter Lagos Federal High Court this morning to show their support for before-before first lady, Patience Jonathan, wey get case of $15 million wey dem find for her account .
See As Women Gather For Court To Support Patience Jonathan Untop $15m Katakata
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Naija Actress, Dayo Amusa don yarn say na people wey …
Na Only Coward Go Sit Behind Screen & Keyboard To Dey Bully Other People-Dayo Amusa
Oga Vice President Yemi Osinbajo don yarn us the reason …
Border Closure: If We Continue To Allow Chinese And Others To Dey Bring In Things, E Go Kill Farming Pata-pata – Osinbajo
A 75-year-old man, Lamina Ishola, was burnt to death at …
75-year-Old Man Burnt To Death In Osun State
Tori yarn say, seven people one man, him four pikin …