Congratulobia to LAUTECH Student dem as the school authority dem don announce say the school go resume on the 27th Jan, after 8 month wey dem don take force make the students dem sidon for house.
Finally! LAUTECH Don Call Off Thier Strike
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
The governors of the 36 states of Naija don agree …
Naija Governors Dem Don Settle For N22,500 As The New Minimum Wage.
Naija Army don deny tori say dem soldiers don arrest …
We No Catch Any Bobrisky O!!! Army Don Deny
One Niger Delta militant group wey dem bi Niger Delta …
Niger Delta Militants Dem Don Yarn Say Dem Go Bomb Mosques And Kill Muslims If Boko Haram Go Attack Churches And Kill Christians
Fine babe dan cause Kata-Kata o! Chinese man wey love …