Man Wey Fly Parachute To Propose To Him Girlfriend Don Hang Untop Of Tree.

Fine babe dan cause Kata-Kata o!
Chinese man wey love dey shark don hang untop tree.

Una go ask mi aw e take happen.
Naso the man carry parachute fly, say e wan suprise him girlfriend, make him land in front of her com propse to her as he say make him land,  no do- no do, breeze kukuma carry him and parachute go one coner  and na untop of tree e go find himself.

Thank God sha,  him stil dey alright.

Leave a Reply