The burial service of Babatunde Okungbowa wey everybodi sabi am as OJB happen today for RCCG, Grace Chapel for Surulere, Lagos.
Burial Service Photo Of Naija Popular Jingo Music Producer, OJB
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
After she don spend many months for PortHarcourt maximum prison …
The Things Wey My Eyes See For Portharcourt Maximum Prison- Kemi Olunloyo
After the post of Naija rapper, Ruggedman about female actresses …
Make We Stop To Dey Attribute Say Every Woman Wey Dey Successful Don Sleep With Men- Toyin Abraham
Yahaya Bello, wey bi the Governor of Kogi state don …
Governor of Kogi State , Yahaya Bello,Don Appoint Mercy Johnson As Im Senior Special Assistant For Entertainment
The Petroleum and Natural Gas Senior Staff Association of Nigeria, …