Pastors dem wey like make their members dem to dey call dem father/daddy, enh! Make dem consider the thing wey Jesus yarn for 2000 years ago in Matthew 23:9.
Dis Na For Those Pastor Dem Wey Like Make Their Members To Dey Call Dem Father/Daddy- Reno Omokri
Dis Na For Those Pastor Dem Wey Like Make Their Members To Dey Call Dem Father/Daddy- Reno Omokri
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Senator For Naija Federal Republic, Dino Melaye, roll for ground …
Come See Photo Of Senator Dino Melaye As He Dey Roll For Ground
Charly Boy took to Instagram to pour out his mind …
TeeBillz and Tiwa, Why Una Yeye Yourself For Public Like This? – Charly Boy
Beat FM OAP, Tolu Oniru, wey jus become one with …
The Type Of Wedding, Wey I Dey Always See For My Dream, Na Im I Get- Toolz
Chris Brown is under investigation for allegedly punching a Brazilian model …