My Wedding Go Bi Coded & Anybody Wey Wan Come Go Need Like Two Visa-Banky W

The Ogbonge popular jingo RnB singer Banky W, don share us this tori for im Snapchat about how im wedding go bi like.

According to wetin im yarn , im say small weddings bi the best, say na just im family and im closest friends go attend im wedding
Say im no go loud im wedding as im go do am codedly and if im get im way sef im no go realse any pre-wedding photo.

Leave a Reply