Naija@59: Oga Presido Buhari Go Make Anniversary Broadcast Tommorow October 1st

Oga President Buhari go address the nation tomorrow Tuesday, October 1st for broadcast to mark the country 59th independence anniversary.

Dis na for statement wey the Special Adviser to Presidnt Buhari on Media and Publicity, Femi Adesina release say the broadcast go be for 7am.

Leave a Reply