2023: Make Una No Vote Killers Dem – Goodluck Jonathan Don Warn Naija People Dem

 

Goodluck Jonathan, wey bi Before-before president of Nigeria, don issue warning to Naija People dem

Make Una read wetin im yarn

“In 2023, you must not make the mistake to vote killers.

“Those who will carry knives, guns, and all kinds of gadgets to go and kill people because of politics, are the enemies of society.

“If you kill to become a leader, you will continue to kill to remain a leader.

“The people will continue to suffer. Make sure that from the House of Assembly to the House of Representatives to Senate to governor, you vote for the right people in Akwa Ibom State,”

Leave a Reply