If Anything Do Me, Make Una Hold Apostle Suleman – Halima Abubakar Don Yarn

Naija actress, Halima Abubakar don yarn say make dem hold the General Overseer of Omega Fire Ministries (OFM) Apostle Johnson Suleman responsible if anything happen to her.
Make Una read wetin im yarn :
“Please don’t worry about me. But can hold Johnson Suleman responsible just in case. You can’t do nothing though. Nigerians be aware. If anything happens, Johnson it’s you.”

Leave a Reply